ANSUITE 4 LIFE...

  • I miss TRACAS DRIVERS (very rude people,if u no wan pay for load (as small as a polybag)come down)
  • I miss OBAUDARA STREAM(were 5 guys wey no sabi swim, go dey hustle to teach 1 gal how to swim)
  • I miss MR BEN!(their early morning food esp. wen e fresh na highest)
  • I miss NIGHT CLASS(10-11 reading, 11-12 sleeping, 12-5 *******)
  • I miss LIBRARY(were we dey quietly charge our phones)
  • I miss AREA JUKWA ESE(were we go sit down for ABBA shop,chop biscut,bread/cooked egg  pure water,eat MAMA PIRO fries &ofe akwu)
  • I miss CY LODGE (wia we dey gym to get packs by all means)
  • I miss SCHOOL FRONT(where u buy lappy, BB, @ very cheap rate bol5-2k,Q10-5k, lappy 5k esp. wen semester wan end)
  • I miss MADAM 2GIG CANTEEN(were with #100 u go chop 2 fufu(2gig) + 2 meat. nne Oluwa go bless u nii)
  • I miss SUG CANTEEN(were with #300 we are satisfied wit  2grains of unsweetened rice becos we dey with babe)
  • I miss ECO BANK(were dem go close for a whole week becos dem get security alert from neighboring  country &wia 2 quence up don master us)
  • I miss NDI MPZ & OJIKOR VIGILANTE(I reserve ma comments)
  • I miss AFRIK VILL & ULYSIS(hmm!!! wai all d yahoo boys dey show theirself u no buy andre u no get level,babes wear long skirt for day nd short skirt for 9t)
  • NLT & PRE_SCIENCE OPEN HALL(were ANSU boys go package with their starchy shirt, dey go hustle innocent gals)
  • I miss PARADISE VILLA(the biggest boy lodge, were we play cheese,gym,play ps3,gamble nd smoke weed join)
  • ANSU GIRLS(they sabi take care of boys,dey go feed u,cloth u,house u,and d boy go still cheat on u on top #na luv shaa)
I MISS SCHOOL LIKE MADNESS..............

1 comment: